Μουσικό βίντεο

Hate
Δείτε το μουσικό βίντεο του {trackName} από {artistName}

Περιλαμβάνεται σε

Συντελεστές

COMPOSITION & LYRICS
Courage Osula
Courage Osula
Songwriter

Στίχοι

Corizo They done know nothing This one no be church but listen and be blessed Okay! In Street together nigger tell me why you come dey hate The money come we ball together Tell me why you come dey hate You buy pateck I buy the car Tell me why you hate Tell me why you hate Tell me, tell me why you hate I buy Gucci you buy your Fendi Tell me why you hate I cook the food, why you come dey vex to wash the plate? I buy the weed, you come dey cheat me, wetin' you gain Tell me why you hate Tell me, tell me why you hate Them say na flow's I get I know sabi dey punchline no be my fault na face I dey punch I no fit punchline I came from a place Kill your brother you fit bragg about am Street peaceful now cultism matter OGBA done banned am Bom-bom-bom-bom bomm! Like okada! No matter how life treat you, you better work harder When I was busy hustling You niggas was busy hating Now am living my dream You all are busy masturbating This one na real life (Real life) No be film trick Friends are very fake, I swear Like coka pink lips Get rich or die trying Go jail and die begging Use your girlfriend and buy the Benz, than die trekking Many may come but I shall conquer, I shall succeed And I will prosper Don't care if it's game or die Mama raised me well promise never to let her cry (Oshue) They don't know nothing This one no be church but listen and be blessed We are in the street together nigger tell me why you come dey hate The money come, we ball together Tell me why you hate You buy pateck, I buy the car Tell me why you hate Tell me why you hate Tell me, tell me why you hate I buy Gucci you buy your Fendi Tell me why you hate I cook the food, why you come dey vex to wash the plate? I bring the work You still dey cheat me Wetin you gain (their hating) Tell me why you hate Tell me, tell me why you hate I have a dream that one day the boy go turn big man and dey ball (yes) Travel round the world no time like who dey play football Things maybe hard now Omor the street is no friendly but this boy still dey surprise us Today Gucci tomorrow Fendi This beat e be like pussy Corizo done come again They say am raw (raw) producers want use me, smoke the beat Am too broke I go buy success I cannot afford defeat This guy is now a brother it was adopted by the street Na jah no be jazz The money come you buy the jaa Everybody Na aboki the hustle turn us to Aisha Are ma electrical raper Corizo punchline dy shock them Gone are those days when girls were forming Now them welt before we touch Like bloom-blow oluwa blow me I want everywhere to bost Being rich is too expensive like Samsung scream Omor e cost Pink lips, fair skin like today bread Corizo soft I feel divine (guguru-maraji) The boys the girls they want to touch (Meanwhile) In Street together nigger tell me why you come dey hate The money come, we ball together Tell me why you hate You buy pateck, I buy the car Tell me why you hate Tell me why you hate Tell me, tell me why you hate I buy Gucci, you buy your Fendi Tell me why you hate I cook the food, why you come dey vex to wash the plate? I bring the work, you still dey cheat me, wetin' you gain Tell me why you hate Tell me, tell me why you hate My mummy say forget yahoo corizo face book I reason am because Mark Zuckerberg done too tear my Facebook Now my brother call me courage Shy you dey mad abi Your eighteen you one still dey sleep, your mama house abi Now I start to bomb, put the bazuka to the hustle Now we dey storm your club and we dey afford any bottle Na update we dey find no be friendship Na grace if everywhere stew for your side No dey selfish your hustle is real Only real-las can relate If money dy nine fine girls go want make ona relate Friends go be friends, see na must say them go hate Smile for your front for, your back, your matter nine them dey d-beat (Hey)
Writer(s): Courage Osula Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out