Μουσικό βίντεο

Περιλαμβάνεται σε

Συντελεστές

COMPOSITION & LYRICS
Paul Oga Akwuma
Paul Oga Akwuma
Songwriter

Στίχοι

This kind love fit to k- a man oh Pour me Hennessy make I feel fine oh You promise me love wey go last forever For better for worse we go dey together You promise me love wey go last forever Ah ahh You promise me love wey go last forever For better for worse we go dey together You promise me love wey go last forever I can't wait no more Na you I go follow Can't give it up See you tomorrow I can't wait no more Na you I go follow Can't give it up See you tomorrow Ooh oh Ye e yeah eh Ooh oh Ye e yeah eh You dey mess with my emotion Let's cruise down the ocean Baby looku looku No give me love Wey get chuku chuku Maka chukwu We don dey hustle Since the time of them ojukwu This kind love fit to k- a man oh Pour me Hennessy make I feel fine oh You promise me love wey go last forever For better for worse we go dey together You promise me love wey go last forever Ah ahh You promise me love wey go last forever For better for worse we go dey together You promise me love wey go last forever I can't wait no more Na you I go follow Can't give it up See you tomorrow Ooh oh Ye e yeah eh Ooh oh Ye e yeah eh Na your body dey move me I give you kind of love That you see in the movie Mami come on take it easy You go wound me Nothing wey badder pass The things you do me Baby looku looku No give me love Wey get chuku chuku Maka chukwu We don dey hustle Since the time of them ojukwu This kind love fit to k- a man oh Pour me Hennessy make I feel fine oh You promise me love wey go last forever For better for worse we go dey together You promise me love wey go last forever You promise me love wey go last forever For better for worse we go dey together You promise me love wey go last forever This kind love fit to kill a man oh Pour me Hennessy make I feel fine oh This kind love fit to kill a man oh Pour me Hennessy make I feel fine oh
Writer(s): Paul Akwuma Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out