Στίχοι

Oh, dem dey call me oh, call me oh Don Jazzy again It's Don Jazzy again It's Don Jazzy, ah, Don Jazzy Just for the record Just for the record If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup Ahn, oya kuron'be na, Paso o play nbe yen mo oh E go do you one kind, magbe fun e one time Omo, t'oba mess up Anything you wish me, that be your portion Badman no dey work o, man no be God o Make dem dey talk am, as we dey fly like helicopter Na by the grace of God and insha Allah we dey move, ah, hmm-hmm Question, but dem no get answer, hmm-hmm Question, but dem no get answer, hmm-hmm Question, but dem no get answer, hmm-hmm Question, but dem no get answer, answer, answer Boss like, boss like we dey do There causing kasala when we dey move I see green light when I look at you 'Cause I might take beef with you Na my cassava wey you dey look Be like say I know see wetin you do See when we go kerewa like Zule Zoo? Nkan toh wun wan ni k'oso oh (ni k'oso oh) Anything you wish me, that be your portion Bad man no dey work o, man no be God o Make dem dey talk am, as we dey fly like helicopter Na by the grace of God and insha Allah we dey move, ah Question, but dem no get answer, hmm-hmm Question, but dem no get answer, hmm-hmm Question, but dem no get answer, hmm-hmm Question, but dem no get answer, answer, answer (I get food, you no get) Question, but dem no get answer, hmm-hmm (where your baby o?) Question, but dem no get answer, hmm-hmm Question, but dem no get answer, hmm-hmm (when you go win Grammy?) Question, but dem no get answer, answer, answer Just for the record Just for the record If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Michael Ajereh Collins Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out