Στίχοι

It's larncash entertainment baby Then see me dey popori everyday. Master T the apari producer Hmmmm Oluwaloseyi, boyranking Hmmmm Aye, huh huh Aje Na where jolly dey me I go dey, Jah lift me up higher above my obstacles You no fit see me for where palava Cos when e don dey shower his blessings Na unstoppable. See ewo wa nilara o Egba mi Lowo ilara Why them come dey Para o Won le ja mi laya o Ko saroye Where money dey say me I go dey Ko de si holiday I get bills wey me I go pay Won ran ju mo Ko ju ma ba je mo so fun won My decision is my decision Ti Eyan ba ya so is air pollution Yo mi kuro ninu Ajaga Them too love me for my zanga Ma wobe ma ro se Definitely time go tell Won ran ju mo Ko ju ma ba je mo so fun won My decision is my decision I only see myself and I see my mission. Na where jolly dey me I go dey, Jah lift me up higher above my obstacles You no fit see me for where palava Cos when e don dey shower his blessings Na unstoppable. Emi gan o le shalaye Na where money dey I dey dey Larncash share me your locay Cos e dey do me make i trabaye You know Na banger tin ba ju lamba As I dey drop am Omo dem dey chop am Who say me go sober Cos everyday me feeling like Jordan Omo olore gba koje Aye la wa je, awa owa ba nkan je (boyranking) Wait I wan pop cannabis What you gon do if I do lyka this Shayo in any means Celebrate in every wins Na where jolly dey me I go dey, Jah lift me up higher above my obstacles You no fit see me for where palava Cos when e don dey shower his blessings Na unstoppable. Yo mi kuro ninu ajaga Them to love me for my zanga Ma wo be ma ro se Definitely time go tell Wait I wan pop cannabis What you gon do if I do lyka this Shayo in any means Celebrate in every wins Na where jolly dey me I go dey, Jah lift me up higher above my obstacles You no fit see me for where palava Cos when e don dey shower his blessings Na unstoppable. It's larncash entertainment baby Them see me they popori everyday Oluwaloseyi Boyranking Masta T the apari producer
Writer(s): Olamilekan Balogun, Balogun Oluwaseyi, Ridwan Edifice Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out