Στίχοι

I know say e no go red forever YG loshey beat As I dey like this I no get kara I don check up with my last card Omo i dey face my Sapa Now I dey face my Sapa I know say I go gba Ope Nla Nla And enemies go pray Make I scatter But now I dey face my sapa Me I no dey see them rara Wetin I know be say E no go red forever o Forever E no go red forever Eye wey dey red E no go red forever Forever E no go red forever I dey on a low my bruda Leave me alone my bruda Unless we wan Talk on the gooba Na wetin dey Sweet my body like sugar All my head dey hot I need to cool off cool off Miolema gun okada I need to pull up pull up And as a broke boy I no dey seek for true love The matter go too long If she stay for too long She go frown When I say e no Dey If she stay too long She go voice one day Emi ode le tori Omokan losun inu Posi Cos I know say E go be but eye go see As I dey like this I no get kara I don check up with my last card Omo i dey face my Sapa Now I dey face my Sapa I know say I go gba Ope Nla Nla And enemies go pray Make I scatter But now I dey face my sapa Me I no dey see them rara Wetin I know be say E no go red forever o Forever E no go red forever Eye wey dey red E no go red forever Forever E no go red forever Wetin go red forever Na blood Stay with me in the hard time If you be my bruh I no beg you stay Oloun Ngbor Cos wetin hard go soft E sure on God Sapa na for maintime Not for a lifetime If I still dey alive I get extra time To hussle for my dough Jagunlo bi commando Eeyan C Ronaldo I get many goals Modema achieve e O sure mi seh T'oro yen obaniyowo S'apo mi ma call mi seh Oro owo yen gaangaan Lo Kanmi seh I'm on a red frown face Ara nkanmi seh As I dey like this I no get kara I don check up with my last card Omo i dey face my Sapa Now I dey face my Sapa I know say I go gba Ope Nla Nla And enemies go pray Make I scatter But now I dey face my sapa Me I no dey see them rara Wetin I know be say E no go red forever o Forever E no go red forever Eye wey dey red E no go red forever Forever E no go red forever
Writer(s): Ayantunji Akorede Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out