Μουσικό βίντεο

Περιλαμβάνεται σε

Συντελεστές

COMPOSITION & LYRICS
Prince Edokpayi
Prince Edokpayi
Songwriter

Στίχοι

Hmmmmm YPrince On Another One MinNa mina na na na na Ahhhhhh Ahhhhhh Dadada mi o ma le da gbe Hmmm Ko kan aye So many pressure man dey face So many ups and down man dey face But man no fit run away Man gat to find a way Baba dakun bamise Yeeee Because I no fit sàlaye Sometimes e dey do me like say Make I run away, ye But I no fit run away Family bè nì le o Imade bè nì le o yeee Baba dakun bamisè I no fit sàlaye Sometimes e dey do me like say Make I run away Some padi wey sabi some way Dem say make I follow there way But I no wan toju bole Baba dakun bamisè Wère wèrè nì ko bamisè Wetin money go cause If e set even money go run Owo ma tan eyan lo ma ku Iro ni Iro ni Shey e yen mofe lo só tì ba dele È je kì owo pè brother dele Ko bamidele aunty bamidele Ko bamidele Wàn ti so mi loruko ifadollar Wàn ní Omo to n di fa To n gba ten dollar Low budget baller Ta lo wa mo ola Nobody knows tomorrow no no My phone dey ring again gbam gbam gbam na etisalat no be credit alert I don tire Yeee Because I no fit sàlaye Sometimes e dey do me like say Make I run away, ye But I no fit run away Family bè nì le o Imade bè nì le o yeee Baba dakun bamisè I no fit sàlaye Sometimes e dey do me like say Make I run away Some padi wey sabi some way Dem say make I follow there way But I no wan toju bole Baba dakun bamisè Wère wèrè nì ko bamisè
Writer(s): Edokpaye Prince Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out