Παρόμοια τραγούδια
Συντελεστές
PERFORMING ARTISTS
Folarinde Falana
Lead Vocals
Victor Tareware Kpoudosu
Background Vocals
Funmi Arewa
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Folarinde Falana
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BlaiseBeatz
Producer
Στίχοι
From a nigga man, show dem
What she really want from a nigga man? Told her
What she really want from a nigga man? Told her (Obah)
What she really want from a nigga man? Told her
What she really want from a nigga man? Told her
What she really want from a nigga man? Told her
What she really want from a nigga man? Told her
What she really want from a nigga man? Told her
Ayy
Shebi na person wey no dey look road dey fall down? Pere (uh)
As I penpele, as I penpele
Shebi na person wey don give up, wey don fuck up? Ele (no)
As I penpele, as I penpele
I give you proper condition, no dey form (no dey form)
And if dem want to confuse me, I give dem puzzle (give dem puzzle)
As I be master for game, no be muscle (no be muscle o)
E no get the kele wey I talk to, wey she no go follow
Parampe oh
Dem dey blow me parampe oh
Parampe oh
Dem dey blow me parampe oh
Parampe oh
She dey blow me parampe oh
Parampe oh
Dem dey blow me parampe oh
(Parampe)
Monkey never dull whenever e don see banana to chop (chop)
Kilo n wa so?
Isokuso no dey bring result
No try me, omo, you go test and test, you no fit reach my side (you no go fit reach my side)
Kilo n wa so?
Kilo tun so?
No dey waste my time
I give you proper condition, no dey form (no dey form)
And if dem want to confuse me, I give dem puzzle (give dem puzzle)
As I be master for game, no be muscle (no be muscle oh-ayy-ayy)
E no get the kele wey I talk to, wey she no go follow
Parampe oh
Dem dey blow me parampe oh
Parampe oh
Dem dey blow me parampe oh
Parampe oh
She dey blow me parampe oh
Parampe oh
Dem dey blow me parampe oh
(Parampe)
What she really want from a nigga man? Told her
What she really want from a nigga man? Told her
What she really want from a nigga man? Told her
What she really want from a nigga man? Told her
What she really want from a nigga man? Told her
What she really want from a nigga man? Told her
What she really want from a nigga man? Told her
(What you really want?) Para-re-ra
Ra-re-ra
Ra-ra-re-ra-ra-ra
Writer(s): Folarinde Falana
Lyrics powered by www.musixmatch.com