Στίχοι

Ladies and Gentlemen Don't touch it just feel it o I dey fear you? Nothing dey shock me again Nothing fit hold me again I don dey give them since 90's And I go give them again Nothing go stop me again Nothing fit shake me again I never doke their Father nyash So what's the problem again? Make them talk I no fit fear them again Make them talk I no reply them again Make them talk And I repeat am again Make them talk I no dey hear them again oh Olofofo (you don dey talk again?) Ah, olofofo (update done come again?) Ah, olofofo (what's the problem again?) I break their face, olofofo oh Ah, olofofo (you don dey talk again?) Ah, olofofo (update done come again?) Ah, olofofo (what's the problem again?) Assignment olofofo o (Assignment olofofo, assignment olofofo o) I dey fear you? I've been grinding for so long They want to disturb my sleep Dem no want make I sleep but night worker I no dey sleep And if dem dey claim Champion, I dribble dem with no mercy Tell dem say I no get shi, na french I speak, ca va bien, merci I live my life to the fullest They want to compare but dem do less Shey na God wey give me this talent? If dem want to stay I say make dem pay rent oh Make them talk I no fit fear them again Make them talk I no reply them again Make them talk And I repeat am again Make them talk I no dey hear them again o Olofofo (you don dey talk again?) Ah, olofofo (update done come again?) Ah, olofofo (what's the problem again?) I break their face, olofofo oh Ah, olofofo (you don dey talk again?) Ah, olofofo (update done come again?) Ah, olofofo (what's them problem again?) Assignment olofofo o (Assignment olofofo, assignment olofofo o) I dey fear you? Trending Furnitures tell them again Bufast nation tell dem again Alhaji go tell dem again Dennis Len go tell dem again D banging, se di balala, o se balala E no be hala-hala, e no fit balala Orisa show money Ray, ya, yeah, yeah Swaps, swaps
Writer(s): Victor Adere Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out