Στίχοι

Soundz, how fa na? You dey drop jams, you dey drop jams na You should be bigger than you're na What's going on? I'm on the run my bro They tried to get me down my bro Dey try to make my life better 'Cause time no dey slow my bro And that's why me go dey my dey Because I no like gbege Them ma try to block my region But them ma go try and fail So find me some palm wine My melanin girl, my fine wine Fake clout all over my timeline Scroll pass, e no be my concern Many things wey dey happen for the online Many talents confide No go give me nonsense make I con sign Na wahala wey you dey find (dey find) I'm on the road all alone And I no know when I go blow But I get patience So don't pressure me (don't pressure me) I know industry idols But I go still dey kill the show 'Cause I get God oh So don't pressure me (don't pressure me) Oni kaluku pa lu soro My happiness their sorrow Nothing we go make me fall o (amin o) I go dey lead dem follow I go dey funwo (funwo) I go dey funwo 'til e suwo (suwo) And when they say they don tire me I go dey put in more fire So find me some palm wine My melanin girl, my fine wine Fake girls all over my timeline Scroll pass, e no be my concern Many things wey dey happen for the online Many talents confide No go give me nonsense make I con sign Na wahala wey you dey find (find) I'm on the road all alone And I no know when I go blow But I get patience So don't pressure me (don't pressure me) I know industry idols But I go still dey kill the show 'Cause I get God oh So don't pressure me (don't pressure me) I'm on the road all alone And I no know when I go blow But I get patience So don't pressure me (don't pressure me) I know industry idols But I go still dey kill the show 'Cause I get God oh So don't pressure me (don't pressure me)
Writer(s): Samuel Idowu Oluwadarasimi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out