album cover
Olule
1
Afro-Beat
Olule κυκλοφόρησε στις 19 Ιουλίου 2022 από Unsigned ως μέρος του άλμπουμ Olule - Single
album cover
ΆλμπουμOlule - Single
Ημερομηνία κυκλοφορίας19 Ιουλίου 2022
ΕτικέταUnsigned
ΓλώσσαEnglish
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια
BPM109

Συντελεστές

COMPOSITION & LYRICS
Adejimi Oladimeji Paul
Adejimi Oladimeji Paul
Songwriter

Στίχοι

My people
How long we've got to be keeping like this oh
I hate suffering, I like to paint the fact
Me I get freedom to speak oh
Oh eh
Say no time
I gas try to dey talk the truth oh
My people Dey suffer
The children Dey hunger
My people no get peace to sleep oh
Shey we no Dey tire ya ya
For this country palaba
Different people with there wahala
Sapa Dey outside, People Dey para ah
Pass me my ganga now
Abeg make you pass me my lighter ah
Cus Me I want to yan my mind now
Many promises but dem fail ham
Oshe kini
Olule
Oshe Keji
Olule
Oshe keta
Olule
Owa fe sekerin
Won ba bebe
Oshe kini
Olule
Oshe Keji
Olule
Oshe keta
Olule
Owa fe sekerin
Won ba bebe
Many thing go scatter you
Popo go slaughter you
No food, no light, we Dey burn candle yeh
We Dey burn candle
Many thing go scatter you
Popo go slaughter you
No food, no light, we Dey burn candle yeh
Thief self go wan kpai you yeh
Shey we no Dey tire ya ya
For this country palaba
Different people with there wahala
Sapa Dey outside, People Dey para ah
Pass me my ganga now
Abeg make you pass me my lighter ah
Cus Me I want to yan my mind now
Many promises but dem fail ham
Oshe kini
Olule
Oshe Keji
Olule
Oshe keta
Olule
Owa fe sekerin
Won ba bebe
Oshe kini
Olule
Oshe Keji
Olule
Oshe keta
Olule
Owa fe sekerin
Won ba bebe
Written by: Adejimi Oladimeji Paul
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...