Μουσικό βίντεο

Shazam
Δείτε το μουσικό βίντεο του {trackName} από {artistName}

Συντελεστές

PERFORMING ARTISTS
Tee Smart
Tee Smart
Performer
Billirano
Billirano
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tee Smart
Tee Smart
Songwriter
Ogunsola Basit
Ogunsola Basit
Songwriter

Στίχοι

Hmmm oh oh hmm hmm Smart level (ayy) Originator (ayy eh ehh) Hmmm hmmm (ahn) Iam iam iam Billirano Is this a mistake Oh no God this is not suppose to be (Not suppose to be) Ewo awon timo gboju le Won japa Boy with no future won laye lon shemi Trust me on God one day go be like Is that not the same guy Wey dey beg for food Wey dey trek for hood No time to check time Monday to friday we inside If i fall i go rise You go blow i go blow You go shine i go shine Las las you okay we alright Say i no go work in vain Emi oni taraka laye Ojo tebi pa ona baba kin mashey bawon jade Ibi ori magbemi de Ki ese mi gbemi trabaye All way na way no cap but dem go still dey hate I still dey push i no relent Me no wan do the things i go regret All the bad days I wan forget Even family me no call them I pray for blessings all the way Make my glory time no delay eh I keep moving no time to waste This life na give and take Omo me no fit to explain Remember back then for super buying all my first grade And some people still go complain Omo tio tomi ko malo rimi downgrade So we pray Hmmm So we pray for better days Dem must give me some acolade Sheybi dem call me underage Seeing is believing oh no Free me from enimies ohh no Many songs on pending oh no Oh no Oh no Seeing is believing oh no Free me from enimies ohh no Many songs on pending oh no Oh no Is this a mistake Oh no God this is not suppose to be (Not suppose to be) Ewo awon timo gboju le Won japa Boy with no future won laye lon shemi Trust me on God one day go be like Is that not the same guy Wey dey beg for food Wey dey trek for hood No time to check time Monday to friday we inside If i fall i go rise You go blow i go blow You go shine i go shine Las las you okay we alright Say i no go work in vain Emi oni taraka laye Ojo tebi pa ona baba kin mashey bawon jade Ibi ori magbemi de Ki ese mi gbemi trabaye All way na way no cap but dem go still dey hate Segha mix this
Writer(s): Nbv No Bad Vibez Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out