Στίχοι

(Aye) (Caskeyz on it) (Asa) Don't shout Low-key (low-key) No loud am Don't say (don't say) You keep mute dem think say you fail (you fail) Tap Instagram, caption loading (loading) No pain, no gain (no gain) Me wey don suffer now I come give space (give space) Blessings follow the boy, don't hate (don't hate) Congratulate and wait for your turn Alhamdullilah I no dey rush, small-small I go make am The money dey but you say you no get am The money dey but you say you no go do am Okay We nice up Ki lon so (kilon so) We dey the beachside, you know what's up Kilon shele? Make we light up Tell Skilli Beng mi a dey whap whap We dey island, we dey catch cruise Me and my boys we dey wan booze (wan booze) We don't want no bad mood (na) We want things we no wan juice We just want to shayo We just wanna turn up Nobody fit kill our vibe (vibe) We no want no yawa Anywhere the money dey, me I dey there Dey, dey, me I dey there Anywhere the money dey, me I dey there Dey, dey, me I dey there Anywhere the money dey there Dey, dey, me I dey there Anywhere the money dey, me I dey there (you know na) Dey, dey, me I dey there You thug, I'm thug You bad, I'm worse You mad, I'm psycho We dey go mad, I get e boys for the junction If you fuck up You go see grungs Do anyhow you go see anyhow You owe me now, you for pay me now I dey pull up with my boys With the Range and G Wagon Don't shout (don't shout) Low-key (low-key) No loud am Don't say (don't say) You keep mute dem think say you fail (you fail) Tap Instagram, caption loading (loading) No pain, no gain (no gain) Me wey don suffer now I come give space (give space) Blessings follow the boy, don't hate (don't hate) Congratulate and wait for your turn Alhamdullilah I no dey rush, small-small I go make am The money dey but you say you no get am The money dey but you say you no go do am Okay We nice up Ki lon so (kilon so) We dey the beachside, you know what's up Kilon shele? Make we light up Tell Skilli Beng mi a dey whap whap We dey island, we dey catch cruise Me and my boys we dey wan booze We don't want no bad mood We want things we no wan juice We just want to shayo We just wanna turn up Nobody fit kill our vibe (vibe) We no want no yawa Anywhere the money dey, me I dey there Dey, dey, me I dey there Anywhere the money dey, me I dey there Dey, dey, me I dey there Anywhere the money dey there Dey, dey, me I dey there Anywhere the money dey, me I dey there (you know na) Dey, dey, me I dey there (Caskeys on it!)
Writer(s): Ridwan Abdul Rafiu, Castan Jr Gorman Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out