album cover
Check
album cover
Check κυκλοφόρησε στις 13 Σεπτεμβρίου 2022 από Mentee / Mayvibe Limited ως μέρος του άλμπουμ Odikwamentee - EP
ΆλμπουμOdikwamentee - EP
13 Σεπτεμβρίου 2022
ΕτικέταMentee / Mayvibe Limited
ΓλώσσαEnglish
BPM109
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Μουσικό βίντεο

Μουσικό βίντεο

Στίχοι

Tell me what\'s your name
You say na Ifeoma
But I\'m wanting Aisha again
Girl you talk too much
You dey ask for this
You dey ask for that
Baby girl I say na which kain thing be this again
What do you want from me
Shey na love or money
But girl make you know say I no go kill myself for you
What do you want from Me
Shey na love or money
But girl make you know say
I no go kill myself
I know you know say
Nobody fit to check am o
I know you know say
Nobody my baby
I know you know say nobody fit to check am
Nobody fit to check am o
Nobody ny baby
But is that why you treat me bad always
Is that why you do me just like that
Is that why you treat ne bad always,
The things you do dey make the love dey strong
Okwa imana nwayi oma di na ana Igbo
Kedu maka nwayi ocha, ada Igbo
imana imarama shake your ukwu shakia
shake your ukwu shake am
Shake your ukwu shakia (wo wo)
I know you know say
Nobody fit to check am o
I know you know say
Nobody my baby
I know you know say nobody fit to check am
Nobody fit to check am o
Nobody my baby
( I know you know say
Nobody fit to check am o
I know you know say
Nobody my baby
I know You know say nobody fit to check am
Nobody fit to check am o
Nobody my baby )
Written by: Chinedu Michael Ugwu

Loading...