Στίχοι

Say i don try i don try So many things wey go make me cry You know Twenty years wey don pass me by And i still dey where i dey hustle tight So many miles i don pass Day by day i dey ponder and em We growing old and am older you knw Only me dey for my sofa Motivations everywhere Say make i push i go soon blow Nobody wey go show me road Inside summer am catching cold O my lord where i wan go I been dey grind i no hit o Hustle no pay i commit o Lord have mercy now am lost o Give me few rain Need more sunshine O lord abeg i wan feed my mother Make she no go die when i start to dey make am Plenty things dey i go ease my mind Give me few rain Need more sunshine O lord abeg i wan feed my mother Make she no go die when i start to dey make am Plenty things dey i go ease my mind Teh terehreh terehreh tehreh E be like say this life na setup Teh terehreh terehreh tehreh E be like say this life na setup Money on my mind Plenty things that are running through my mind Crazy things happenings in my life Only God wey go change my life for me Every day we try how to make money Life e no easy we go make something I swear nothing hard like this life something If you no get bread you be just nothing Motivations everywhere Say make i push i go soon blow Nobody wey go show me road Inside summer am catching cold O my lord where i wan go I been dey grind i no hit o Hustle no pay i commit o Lord have mercy now am lost o Give me few rain Need more sunshine O lord abeg i wan feed my mother Make she no go die when i start to dey make am Plenty things dey i go ease my mind Give me few rain Need more sunshine O lord abeg i wan feed my mother Make she no go die when i start to dey make am Plenty things dey i go ease my mind Teh terehreh terehreh tehreh E be like say this life na setup Teh terehreh terehreh tehreh E be like say this life na setup
Writer(s): Sarki Vibez Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out