Στίχοι

Topshine Ya ya ya Oh oh yea Oh wa wa Nah everyday we dey sin oh Still on Still Blessing coming oh No use my bad to stop my glory Pray all day, make e better for me Dem no want us to blow Oluwa ton sebe okuo ndi koko yeh May we no be popular and broke oh Na beg I dey beg oh oh See Inno dey foh, Cause i get u God, ha Nah me be that boy, Wey wan reach the top yea And I stand strong, To make ham Buh how long, Is too long Tell me wassup, yea Tell me wassup, ah Brother tell me wassup yea Sister tell me wassup oh Cause Inno wan do bad oh, oh oh oh Have been praying all day Some say no way, Jahbless the way ahn I Dey hustle I Dey pray Everyday by day Baba tete sanu mi Mofe rowo logba yea Kaye mase binu mi Who don't know me kanmomi Baba loke gbotemi Majeki awon Ota yomi Semilore kaye mosi wa ha So many thing wey don sup oh Oropo ninu iwe kobo oh Inno fit talk ham finish oh ahn Korimi matakomi oh wa Do the right things, At the right time Some dey fall oh Some dey rise back Do my own oh, make e dey lasting Make e plenty Cause I wan cast Oh May we not be popular and broke Oh Na beg I Dey beg Oh See Inno dey foh, Cause i get u God, ha Nah me be that boy, Wey wan reach the top yea And I stand strong, To make ham Buh how long, Is too long Tell me wassup, yea Tell me wassup, ahn Brother tell me wassup yea Sister tell me wassup oh Cause Inno wan do bad oh, oh oh oh Omo olope mi sima gara Kowo wole jor jeka tungba ha Zero worry boy wey no bother Na only u God fit to run ham So many promise, Buh dem no fulfilled I gah no worry, Cause I will make it We gonna support your carrier Dem do nothing Omo na lie Mama talk say make I no rush Tiba lowo kimalo form posh Bad belle please Oya commot oh Yeah yeah Buh I know my brodas When am down, them coming over ha Meself wan dey hamma Make I commot for zero balance oh Oro Agba tiose lowuro, Dandan ni ase lale Say Emi ari temishe ha, Iremi abami kaleee oh ya ya ya See Inno dey foh, Cause I get u God, ha Nah me be that boy, Wey wan reach the top yea And I stand strong, To make ham Buh how long, Is too long Tell me wassup, yea Tell me wassup, ahn Brother tell me wassup yea Sister tell me wassup oh Cause Inno wan do bad oh, oh oh oh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out