Στίχοι

Ghana girls go make you go mellow Loo Go make you go mellow Loo Naija girls go make you go borrow Boh Go make you go borrow Boh With no shi shi Dem nuh go follow Loo Dem no go follow Loo If I lie make you ask Dumelo Loo Make you ask Dumelo Loo Make I tell Toli oo As a man you for make money oo You for grind and hustle for the dow Cuz this life nuh be play play oooo What a man can do If he wanna be close to you He go spend from your head To your toe Pakolo pakolo make we dey go See the girl ihn baka Chale it be crazy The way she dey flaunt am Hasty I just wanna have a bite Tasty I got money soo baby come please me Woni sika aah You no go fit approach She go Dey see you like Coca roach She go Dey see you like you be goat If you no get money Your whole life go be joke Wei de3 abodantui tue Tue K)p3 sika wun te3 Te3 Now dem carry your babe Why you Dey cry Ghana girls go make you go mellow Loo Go make you go mello Loo Naija girls go make you go borrow Boh Go make you go borrow Boh With no shi shi Dem no go follow Loo Dem no go follow Loo If I lie make you ask Dumelo Loo Make you ask Dumelo Loo Am just here for the girls and steeze I Dey Catch cruise picture cheese Fine girl wey Dey love cash please If you no hold money Make you no try reach Preach Kasoa y3 nframa This kind girl wuntumi ti nakuma )Baa misuro paa Na y3fr3 nu Yaa Adoma )B3di wo sika ninaa ma wontumi da (Herh) Nija girl you for no go there Ghana girl den brazilian hair Two days den your eye don clear But ihn I dey like Soo me I no dey fear Ghana girls go make you go mellow Loo Go make you go mello Loo Naija girls go make you go borrow Boh Go make you go borrow Boh With no shi shi Dem no go follow Loo Them no go follow Loo If I lie make you ask Dumelo Loo Make you ask Dumelo Loo Make I tell Toli oo As a man you for make money oo You for grind and hustle for the dow Cuz this life no be play play oooo What a man can do If he wanna be close to you He go spend from your head To your toe Pakolo pakolo make we dey go Gaaaammmbooooo
Writer(s): Bashir Annan Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out