Συντελεστές
COMPOSITION & LYRICS
Olabode Adewoyin Vincent
Songwriter
Ayodeyi Olowu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jride
Mixing Engineer
Στίχοι
Oh lord you are the one that I know
Toooo Gbasskkkiii
Gbaskii Level oshamo bonshe lo
Shey o ye e
Shey o ye e
On God
See I'm just trying to figure it out
Shey my **** na really my guy cause all these men dem be snakes for my eye
No be you wey dey shenk me that time fuck boy you put my back for wall but anyhow e No get where e touch las las aje you be fuck boy las las aje you be fuck boy pouring Barcadin all in my cup
Ha and I mix it with sprite
And you know say we Dey steady slow up ha
Oja Dey burst
Popc Dey call me I no fit pick up
Mumc Dey call me I no fit pick up
50 miss Omo wetin dey sup
Na police dey hold me I dey for handcuffs
Omo my **** na wetin dey sup
I no go fit fob
Las las aje na to lock up on God dem no fit lock me up all these men dem no get one joy For any check point anything fit sup
Them even use their own bash my own
I dey on my own like home alone
For the streets Omo man must to chop
I enter Mushin I connect with the plug
But the streets no Dey show no love
Omo see aje it's a cold world I lost 17 it fucked me up
Highway consciousness we no go fit foh any situation we go lock up
Me and my men no Dey talk too much
Oh Lord
Oh lord the one that I know
Oh Lord oh Lord no go leave me alone
Oh Lord oh Lord save our soul
Oh Lord oh Lord no go leave me alone
Oh lord oh Lord you the one that I know
Oh Lord oh Lord no go leave me alone
Oh Lord oh Lord save our soul
Oh Lord oh Lord no go leave me alone
Written by: Ayodeyi Olowu, Olabode Adewoyin Vincent