Μουσικό βίντεο

Περιλαμβάνεται σε

Κορυφαία τραγούδια από Kay Persona

Συντελεστές

PERFORMING ARTISTS
Kay Persona
Kay Persona
Performer
Skerz
Skerz
Performer
Chinemerem Samuel
Chinemerem Samuel
Performer
Chinemerem Hale
Chinemerem Hale
Performer
Isaiah Ekwere
Isaiah Ekwere
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chinemerem Samuel
Chinemerem Samuel
Songwriter
Chinemerem Hale
Chinemerem Hale
Songwriter
Isaiah Ekwere
Isaiah Ekwere
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Skerz
Skerz
Producer

Στίχοι

Kay! Three gbosa for the MVP GBOSA GBOSA GBOSA Heeeyyy!! All I wanted was for you to confide in me But na me be the man on the S.I.D.E (ah) As I pass you my love, you dey play goal kick You wan break my heart De de Say me dey trap am with chest Oh my darling Mo ti lo le o (ah) You dey dribble your way Enter my space So you can be free (ah) See nobody go fit play my love Oh girlie I sabi You don see maga Cus if you use me play ball I go dey use you catch cruise You see the game wey you dey play We sabi do am pass you you you Cus if you use me play ball I go dey use you catch cruise You see the game wey you dey play We sabi do am pass you you you (you yea) De de de de Skerz o you know you bad o ah De de de de Girl you bad o Girl you Girl you bad o E get e fine fine lady o (ah) Wey no dey get my time o wey I don tire for the lady o (ah) She too dey like to dey form for me o Tell me say make I put hand for shit I no go gree You call me again But man no go pick You put the song on repeat Bon Appetit You whine me girl I can't lie oh That's see I've already fall in love with you The love that I feel for you is is very deep Cus if you use me play ball I go dey use you catch cruise You see the game wey you dey play We sabi do am pass you you you Cus if you use me play ball (kree goal o) I go dey use you catch cruise You see the game wey you dey play We sabi do am pass you you you Cus if you use me play ball I go dey use you catch cruise You see the game wey you dey play We sabi do am pass you you you Cus if you use me play ball I go dey use you catch cruise You see the game wey you dey play We sabi do am pass you you you
Writer(s): Chinemerem Hale, Chinemerem Samuel, Isaiah Ekwere Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out