Μουσικό βίντεο

Caution
Δείτε το μουσικό βίντεο του {trackName} από {artistName}

Περιλαμβάνεται σε

Στίχοι

It's your boy O.P.Y O clickululu Oclickululu Vicase Plenty Billi ni mofe baba grant it o (baba grant it o) Hundred milli we dey spend for a party o (for a party o) Owo yii kode ni tan mo de shami o (shami o yea yea yea) Omo ele yi t mo gbe kole pami o (pami o) Yea yeah yeah Laulau(laulau) mo spend laulau See I get the money spray the money yauyau We no send nobody right now oh laulau So right now(right now)make we just dey jolly right now Make we stop all the things wey we dey do right now (right now) Cos we getting money now now so loud loud Baby ay Baby no dey use me play Anytime we step on the stage No be lie we just dey spray We no dey play Baby ay Baby no dey use me play Anytime we step on the stage No be lie we just dey spray We no dey play Me just I dey live my life with no stress(ah ah) If e dey pain Abeg no vex (ah ah) Say I just dey spend without conscience You talk make I stop Abeg na nonsense Me I no dey Foh Foh Living my life pelu caution Omo ti o gbon de ma kogban Make you tell dem ani kan gbo Me I no dey Foh Foh(oh ah ah) Living my life Pelu Caution (oh ah ah) Omo ti o gbon de ma kogban Make you tell dem ani kan gbo (ah ah) Baby ay Baby no dey use me play Anytime we step on the stage No be lie we just dey spray We no dey play Baby ay Baby no dey use me play Anytime we step on the stage No be lie we just dey spray We no dey play Laulau(laulau) mo spend laulau See I get the money spray the money yauyau We no send nobody right now oh laulau So right now(right now)make we just dey jolly right now Make we stop all the things wey we dey do right now (right now) Cos we getting money now now so loud loud
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out