Μουσικό βίντεο

Συντελεστές

PERFORMING ARTISTS
Meka Luxx
Meka Luxx
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jesse Chiemeka Onuegbu
Jesse Chiemeka Onuegbu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Oluwaseun Fadeyi
Oluwaseun Fadeyi
Recording Engineer
John Iyinbor
John Iyinbor
Producer

Στίχοι

Ransom again Plenty plenty oo Plenty plenty Be like say I get good luck When people see me they dobale And when enemy see they run away Where I come from the people crying for peace We no fear danger and we don't trust police (We no fear) Treated me like stranger, dem carry me like thief Now dey know say we hot now like 300 degrees My mama used to say, in this life just watch and pray Trust God, cause dem man two-faced My mama used to say, be careful umu nwanyi ebea Shine your eye dem go come your way My mama used to say Emeka no come bring disgrace Na your studies weh you supposed face She know say life must take its course Devil still no fit find me i praise the lord I remember days they all ignored Now they do like say we met before Chineke God don bless me plenty-fold Me and the money tied, no fit divorce (Me and the money tied) E shower me like the rain in the early morn' I no send wetin man wan take me for Cause the money dey like plenty plenty Jaiye dey like plenty plenty (Plenty oo) Plenty plenty All night I give her plenty plenty (All night) If she mine I go spend it spend it (I go spend am) Break her back then I mend it mend it (I go mend am) My main ting she expensive 'xpensive (hmm) She just want Balenci', Fendi She be rude gyal, she no friendly friendly (She no nice) But she do me nice, do me gently gently Now my jewelry on froze Came a long way from when I had ice water in a bucket for a shower My heart turned cold We live in a world where the folks only understand violence or power Me I dey my lane Carbon on my waist, cause I won't be mistaken for a sucka or a coward No no no won't mistake me for a coward Dem man too talk but my money talk louder I remember days they all ignored (I remember days) Now they do like say we met before (Where dem dey?) Chineke God don bless me plenty-fold Me and the money tied, no fit divorce (Me and the money tied) E shower me like the rain in the early morn' (Shower me) I no send wetin man wan take me for (Shower me) Cause the money dey like plenty plenty (Plenty o) Jaiye dey like plenty plenty (Plenty oo) I remember days they all ignored Now they do like say we met before Chineke God don bless me plenty-fold Me and the money tied, no fit divorce E shower me like the rain in the early morn' I no send wetin man wan take me for Cause the money dey like plenty plenty Jaiye dey like plenty plenty Jaiye dey like plenty plenty Money dey like plenty plenty Gyal dem like plenty plenty (Luxx de here so) Ba de like plenty plenty Gbedu for you (Plenty plenty) Smoke dey like plenty plenty (Smoke) Fire dey like plenty plenty We dey fire dem like plenty plenty
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out