album cover

Falling

14Afro-Beat2023
album cover
Falling κυκλοφόρησε στις 18 Ιουνίου 2023 από Kojo Litmus ως μέρος του άλμπουμ Falling - Single
ΆλμπουμFalling - Single
Κυκλοφορία18 Ιουνίου 2023
ΕτικέταKojo Litmus
ΓλώσσαEnglish
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Μουσικό βίντεο

Μουσικό βίντεο

Στίχοι

Oh na na na
Kojo litmus
On the track again
Baby you my boo
Anything you want I go do
Your friend see me like a fool
But me I think say I be cool
Baby you my boo
Anything you want I go do
Your friend see me like a fool
But me I think say I be cool
Girl u Dey do me eh
I Dey craze for your body erh
No be me na wanna ? Oh erh
Many girls but am shunning erh
Girl u Dey do me eh
I Dey craze for your body erh
No be me na wanna ? Oh erh
Many girls but am shunning erh
Oooh am falling (falling )
Girl without am nothing (nothing)
Loving you is my calling (calling)
I go present your parents with my offerings (offerings)
Oooh am falling (falling )
Girl without am nothing (nothing)
Loving you is my calling (calling)
I go present your parents with my offerings (offerings)
Am faling for your baby you
I go chose oh
Many men come promise you but
Baby don’t leave me go
Oh yeah
Am faling for your baby you
I go chose oh
Many men come promise you but
Baby don’t leave me go
Oh yeah
Don’t leave me go
Bby I be u way I want
Bby don’t do me Che Che Che
Girl don’t play with my
Many men Dey confuse u
Many things Dey want from u
I know say me I know get natin
But Girl I will be right here for u
Oooh am falling (falling )
Girl without am nothing (nothing)
Loving you is my calling (calling)
I go present your parents with my offerings (offerings)
Oooh am falling (falling )
Girl without am nothing (nothing)
Loving you is my calling (calling)
I go present your parents with my offerings (offerings)
Baby you my boo
Anything you want I go do
Your friend see me like a fool
But me I think say I be cool
Girl u Dey do me eh
I Dey craze for your body erh
No be me na wanna ? Oh erh
Many girls but am shunning erh
Girl u Dey do me eh
I Dey craze for your body erh
No be me na wanna ? Oh erh
Many girls but am shunning erh
Written by: Kojo Litmus

Υποσέλιδο Shazam

Επιλογή γλώσσας:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Ακολουθήστε μας

Loading...