Στίχοι

No be childs for ghetto ghetto No be childs for ghetto ghetto No be childs for ghetto ghetto No be childs for ghetto ghetto No be childs for ghetto Dem say I drop verse wey dey be like incantation I don commot for house I dey smoke my plantation I get 4 girls for whip two of them na Caucasian I don call all my goons e dey sup for the location All my guys are ballers All my guys are winners We dey flex like no tomorrow Cos we get assurance All my guys are ballers All my guys are winners We dey flex like no tomorrow Cos we get assurance All my guys are ballers All my guys are winners We dey flex like no tomorrow Cos we get assurance All my guys are ballers All my guys are winners We dey flex like no tomorrow Cos we get assurance Fashion killer (100) Tommy Hilfiger (na so) I be caterpillar, who dey give you liver (who dey?) You be governor I be head of state like Babangida (babangida) So make you reconsider I be that kyn nigga (riff raff) The way I drop the cheddars (respect) Like say e fall from tower (na so) Fuck up the place when we turn up Black skin girls wey dey come from Ghana Vibe too choke and dem don confirm am You know the drill we dey wear designer Original no be made in China Original no be made in China (zero fugazzi) Dem say I drop verse wey dey be like incantation I don commot for house I dey smoke my plantation I get 4 girls for whip two of them na Caucasian I don call all my goons e dey sup for the location All my guys are ballers All my guys are winners We dey flex like no tomorrow Cos we get assurance All my guys are ballers All my guys are winners We dey flex like no tomorrow Cos we get assurance All my guys are ballers All my guys are winners We dey flex like no tomorrow Cos we get assurance All my guys are ballers All my guys are winners We dey flex like no tomorrow Cos we get assurance Dem say I drop verse wey dey be like incantation I don commot for house I dey smoke my plantation I get 4 girls for whip two of them na Caucasian I don call all my goons e dey sup for the location
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out