Μουσικό βίντεο

Yemi Alade - Oga (Official Video)
Δείτε το μουσικό βίντεο του {trackName} από {artistName}

Περιλαμβάνεται σε

Συντελεστές

PERFORMING ARTISTS
Yemi Alade
Yemi Alade
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Yemi Alade
Yemi Alade
Lyrics
Ernest Itiveh
Ernest Itiveh
Lyrics

Στίχοι

Ice Water Yemi Alade Ahn, ahn, ahn, oga Ahn, ahn, oga oga Ahn, ahn, ahn, oga Ahn, ahn, oga oga As you see me, I be oga no be package o As you see me, dem dey call me chairman o And even if you follow me go my village Dem dey feely me, oh-oh-oh As you see me, for we side na big boys o Everything stew, everything nice Too much sauce, you go fear spice Las las o, we go dey alright Shey you wan bet make we roll dice No ni, no ni o We turn around o No ni, no ni o Oga ni mi o (oga like dat) As the credit e show Na so we go dey bless up o (oga like dat) Dem been think say na joke But na dem don dey stand up o (oga like dat) Family dey buzz my phone But the money still dey pile up o (oga like dat) The girl is always online But the data no dey runout o (oga like dat) Ahn, ahn, ahn, oga Ahn, ahn, oga oga (chairman) Ahn, ahn, ahn, oga Ahn, ahn, oga oga Obi mo, bi mo Ebubedike, ah Ice water (obi mo, bi mo) Happy yourself, baby o Enjoy your life, baby o Happy yourself, baby o E sweet for this side, baby o Wetin dey constant? (Na enjoyment o) Flexing abundance (enjoyment o) Very important (enjoyment o) Living your best life Everything stew, everything nice Too much sauce, you go fear spice Las las o, we go dey alright Shey you wan bet make we roll dice No ni, no ni o We turn around o No ni, no ni oo Oga ni mi o (oga like dat) As the credit e show Na so we go dey bless up o (oga like dat) Dem been think say na joke But na dem don dey stand up o (oga like dat) Family dey buzz my phone But the money still dey pile up o (oga like dat) The girl is always online But the data no dey runout o (oga like dat) As the credit e show Na so we go dey bless up o (oga like dat) Dem been think say na joke But na dem don dey stand up o (oga like dat) Family dey buzz my phone But the money still dey pile up o (oga like dat) The girl is always online But the data no dey runout o (oga like dat) Ahn, ahn, ahn, oga (I be chairman) Ahn, ahn, oga oga (dem dey call be perfect o) Ahn, ahn, ahn, oga (na me be graduate o) Ahn, ahn, oga oga (for the whole family) Ahn, ahn, ahn, oga (I be pesin) Ahn, ahn, oga oga (dem dey call me baby o) Ahn, ahn, ahn, oga (poor man with him best o) Ahn, ahn, oga oga (God still uplift)
Writer(s): Yemi Eberechi Alade, Ernest Ogaga Itiveh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out