Μουσικό βίντεο

Περιλαμβάνεται σε

Συντελεστές

PERFORMING ARTISTS
Ajebo Hustlers
Ajebo Hustlers
Performer
Knowledge
Knowledge
Vocals
Piego
Piego
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
George Dandeson
George Dandeson
Songwriter
Precious Isaiah
Precious Isaiah
Songwriter
Alli Odunayo
Alli Odunayo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Telz
Telz
Producer

Στίχοι

(Fun'-Fun'-Fun') Oh-no, no-no-no-no (Funkula) Everybody lookin' for somethin' to believe in Oil price rise even with their BP You no sort course, you go see your VC You no get the job 'cause you no know the DG Wayo Oh my home (oh wayo oh) Oh my home (oh mago mago oh) Oh my home When shall I see my home I dey dream of? Oh my home (oh wayo oh) Oh my home (oh mago mago oh) Oh my home When shall I see my home I dey dream of? See my people say dem don pray tire oh See my people say dem don cry tire oh Dem cast and bind by fire oh Fire oh, fire oh, fire oh See my people say dem don pray tire oh See my people say dem don cry tire oh Waka waka waka sotey dem tire oh Tire oh, tire oh, tire oh Kpos I dey carry cutlass, any pit wey dem dig we must jump and pass Shey na H you dey H, wey make you sabi contact If na hate you dey hate, Abobbi stop am fast You wey dey pali with my paddie from back No forget say chinos look like khaki from far For basic amenities, my people dey cast and bind Who do us this thing? The matter suppose cast from time Everybody lookin' for somethin' to believe in Oil price rise even with their BP You no sort course, you go see your VC You no get the job 'cause you no know the DG Wayo Oh my home (oh wayo oh) Oh my home (oh mago mago oh) Oh my home When shall I see my home I dey dream of? Oh my home (oh wayo oh) Oh my home (oh mago mago oh) Oh my home When shall I see my home I dey dream of? See my people say dem don pray tire oh See my people say dem don cry tire oh Dem cast and bind by fire oh Fire oh, fire oh, fire oh See my people say dem don pray tire oh See my people say dem don cry tire oh Waka waka waka sotey dem tire oh Tire oh, tire oh, tire oh Hey yo, make way, bad boy's comin' through Ajebo Hustlers Kpos Lifestyle (Avante)
Writer(s): Alli Odunayo, George Dandeson, Precious Isaiah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out