Μουσικό βίντεο
Περιλαμβάνεται σε
ALBUMWahala - SingleIamBanty
Συντελεστές
COMPOSITION & LYRICS
Gideon Chinecherem Nwosu
Songwriter
Στίχοι
Hello baby
No dey dribble me left nd right
Are you Messi?
I no wan too talk, will you be my ifemi?
I get seven shop like this for nnewi
(For nnewi)
I like you cause when sexy body turn up!
You dey cause tornado
All this boys don see ikebe
Dem dey shout wahala
As you like money
I know you must like big banana
Oya take all this money
Give me your body
I no want wahala
Baby girl you like wahala (Wahala)
See as you fine and you like wahala (Wahala)
You know say me!
I no like wahala
Wahala
Wahala
Wahala for my Panama
Mohamed can go mountain too
You say you love me
Okay I love you too
Shey na feelings I Dey feel for you (Baby)
This loving thing sef Dey make me mumu!
Shey na because you Dey give me punani
Puna wey no be Sunami
Puna wey no go Hinder me (Hinder me like hinder me)
Chioma body Dey ginger me (Chioma body Dey ginger me)
Puna say e no go tire me (Puna Puna say e no go tire me)
I like you cause when sexy body turn up!
You dey cause tornado
All this boys don see ikebe
Dem dey shout wahala
As you like money
I know you must like big banana
Oya take all this money
Give me your body
I no want wahala
Baby girl you like wahala (Wahala)
See as you fine and you like wahala (Wahala)
You know say me!
I no like wahala
Wahala
Wahala
Wahala for my Panama
Baby girl you like wahala (Wahala)
See as you fine and you like wahala (Wahala)
You know say me!
I no like wahala
Wahala
Wahala
Wahala for my Panama
Writer(s): Gideon Nwosu
Lyrics powered by www.musixmatch.com