Μουσικό βίντεο

Ruger - Champion (Official Audio)
Δείτε το μουσικό βίντεο του {trackName} από {artistName}

Περιλαμβάνεται σε

Συντελεστές

PERFORMING ARTISTS
Ruger
Ruger
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Michael Olayinka Adebayo
Michael Olayinka Adebayo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
kukbeats
kukbeats
Producer
Mr. Swaps
Mr. Swaps
Mixing Engineer

Στίχοι

(Kukuruku) Ah Everyday, me fast and pray And anytime when me climb on the stage All of them appreciate, ahn To all the ones me not can gate No hard feelings, me no dey fight them I still appreciate (ahn-ah) Number one champion Number one champion Number one champion Number one champion Number one champion Number one champion, ahn When me blow, e shock dem face For this game, I be the only Ruger And nobody fit take my place (Lemme make things clear) Me go nowhere, me here to stay So badman, all of them got no choice They must accept my craze (Listen carefully) Told yah, told yah (told yah, told yah) I'ma definitely make it, I'ma go far Oga, when I dey squat for their house I dey crash on their sofa But, so far, so far (so far, so far) Jah has been blessing me Bring out the best in me This is my destiny Number one champion Number one champion Number one champion Number one champion Number one champion Number one champion, ahn Yeah, yeah-yeah, yeah Who knew? They say the boy wey hin mama been dey fry Dundun go blow, just do you All the guys wey you claim be your gees Dem go screw you I remember, say I been dey trek from Computer Village go Ojodu Berger See me I'm a star now Nobody fit stop wetin Jah don do Tell me why you vexing? Not yet started, I am still testing Already impressing Any man wey test me, teach them a lesson Thank you for the blessings Me dey do my thing I no send any pesin Nobody fi tell me, nobody fi tell me, yeah Everyday, me fast and pray And anytime when me climb on the stage All of them appreciate, ahn To all the ones me not can date No hard feelings, me nuh dey fight them I still appreciate (ahn-ah) Number one champion Number one champion Number one champion Number one champion Number one champion Number one champion, ahn Ahn-ahn, ahn Number one champion Number one champion Number one champion Number one champion Number one champion Number one champion, ahn (Swaps) (Swaps) (Kukuruku)
Writer(s): Charles Ezenwa Enebeli, Uche Martins Chukwudi, Michael Adebayo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out