album cover
Iyo
album cover
Iyo κυκλοφόρησε στις 10 Νοεμβρίου 2023 από Dapper Music & Entertainment ως μέρος του άλμπουμ Presido La Pluto
ΆλμπουμPresido La Pluto
Κυκλοφορία10 Νοεμβρίου 2023
ΕτικέταDapper Music & Entertainment
BPM114
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Μουσικό βίντεο

Μουσικό βίντεο

Στίχοι

[Chorus]
Money coming (Iyo)
Steady balling (Iyo)
Now they dey call me (Iyo )
Yo yo
I be balling (Iyo)
Slowly not running (Iyo)
Now they dey call me (Iyo)
[Verse 1]
Iyemwen weh ovimwen watch out o
Watch out o
Nor go dey run mouth o
Iyemwen we ovimwen watch out o
Watch out o
Nor go dey run mouth o
[Verse 2]
How the matter wan play if funds delay
Work wan pay
Confirmation dey
Cause if e sup
Na you go off
You suppose know
Nor be today
E gat pay o, e gat pay
Confirmation dey o, confirmation dey
E gat pay o, e gat pay
Confirmation dey o, confirmation dey
[Bridge]
Iyan khian mwue yo mwue yo mwue yo
Nai setin gha mwue rhue wa
Iyan khian mwue yo mwue yo mwue yo
Nai setin gha mwue rhue wa
Yo yo
[Chorus]
Money coming (Iyo)
Steady balling (Iyo)
Now they dey call me (Iyo )
Yo yo
I be balling (Iyo)
Slowly not running (Iyo)
Now they dey call me (Iyo)
[Verse 3]
How the matter wan play if funds delay
Work wan pay
Confirmation dey
Cause if e sup
Na you go off
You suppose know
Nor be today
E gat pay o, e gat pay
Confirmation dey o, confirmation dey
E gat pay o, e gat pay
Confirmation dey o, confirmation dey
Written by: Crown Uzama

Loading...