Στίχοι

So I carry everybody for my back Make we gather go On my way to the top Everybody snitching and everybody talk Mehn e gat me like kilonshe everybody gan When I say to get your own money e dey sweet Omo mi o sope molowo ju anybody lo See na package I dey package On top small money wey I dey manage That one no mean say mumsi no go collect her own Omo popsi self go comot him own Omotena too wan collect her own share Awon ashomu mi gan wa je nbe But them no fit know wetin Dey this omo boy head Wey make omoboy just Dey smile For days wey omoboy no fit sleep I go bury my face and cry Make una tell omotena to comot for here I no dey for your doggy style Matthias wey Dey my front pass Kilimanjaro Caro caro If you fall in love lasan Na everybody go chop breakfast Yeah I need Igbo and shayo Gbadun your parol Shomo tio gbele pawo Leyin ko dele ko fagbo Kilowa fe bolorun fa gan gan Kilowa fe bolorun fa But I no get choice I go take it o Brother David o Give me sporty code toro kobo wey I get I go stake it o But them no fit know wetin Dey this omo boy head Wey make omoboy just Dey smile For days wey omoboy no fit sleep I go bury my face and cry Make una tell omotena to comot for here I no dey for your doggy style Matthias wey Dey my front pass Kilimanjaro Dem no go fit know Dem no go fit know no go fit know at all Sleepless night on
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out