Μουσικό βίντεο

9ice - Gongo Aso
Δείτε το μουσικό βίντεο του {trackName} από {artistName}

Περιλαμβάνεται σε

Συντελεστές

PERFORMING ARTISTS
9ice
9ice
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Alexander Abolore Adegbola Akande
Alexander Abolore Adegbola Akande
Lyrics

Στίχοι

Yeahhhh I'm back at y'all Gongo aso, kutupu ahu, anywhere I dey now Gongo aso, kutupu ahu, any show I go now Ajisebi Oyo Laari, Oyo o'sebi Baba eni kankan I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan Gongo aso, you know am on fire no be beans talk Gongo aso, you know eni foju ana woku ebora abalaso This time no dulling Everywhere wey I dey na party Hennessy nlo, Moet nlo, Baccardi nlo We no go stop, till the break of dawn, bebe nlo Forget say you owe money Call your pady dem make una join body Chikitos dey there dem wan follow judi Party jolly, jolly party Fidi gbodi, make u shack scordi Make your eye dirty From now till eternity REPEAT You be government worker you collect salary Ka mari, kin ma gbomi gbin Kin ma jaiye ori mi before I play lotto No be me You know am ghetto solder Khaki no be leather Every friday for sandra's bar Laroda ojo that kain weather Life is too short you know Nobody knows tomorrow Dance away your sorrow Do like no tommorrow Money speaking, speaking Any idea waiting, waiting Tin ba je demi Aiye a gbo Oorun a mo Gongo aso REPEAT Gongo aso, otiso, ewo ile ewo enu oko Gongo aso, otiso, see people on the floor Gongo aso, otiso, my personality no matter at all Gongo aso, otiso, all I want is catch some fun Gongo aso, tin ba nsile Gongo aso, if I buy bentley Gongo aso, kilode Gongo aso, eje kin jaiye mi Eje kin saye mi Eje kin jaiye mi Saiye mi, saiye mi REPEAT E juru, e juru, e juru, e juru E juru, e juru, Maami E juru 9ice, u no understand Bebe nlo (echo out)
Writer(s): Alexander Ajifolajifaola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out