album cover
Surrender
14
Afro-Beat
Surrender κυκλοφόρησε στις 14 Δεκεμβρίου 2023 από 3939587 Records DK ως μέρος του άλμπουμ Surrender - Single
album cover
ΆλμπουμSurrender - Single
Ημερομηνία κυκλοφορίας14 Δεκεμβρίου 2023
Ετικέτα3939587 Records DK
ΓλώσσαEnglish
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια
BPM116

Συντελεστές

COMPOSITION & LYRICS
OLAWALE JULIUS AKINDELE
OLAWALE JULIUS AKINDELE
Songwriter

Στίχοι

Journey of thousand miles
Begin with just one step
Omo oromi marose o
When your walls are breaking down
No more pressure pilling up
Happiness comes when money comes
You know
Fine fine girls 'em ma falling
Kinimashe kinishemi
Girl pull up in my crib
For your yansh me i surrender
Fine fine girls 'em ma falling
Kinimashe kinishemi
Girl pull up in my crib
For your yansh me i surrender
Shey you get eyes, shey you see
Shey you dey see say she carry
Baby girl wetin you want
Order am, me i go run am
Time is money, your time is running
Tell your story, i go tell my story
I dey for you shoma dey there for me
Big bag money, shoma call my phone
Jeka jo, jeka roll
Diana mogbadun your parole
Plenty kele wey go come my show
Shoma wa, shoma show
Fine fine girls 'em ma falling
Kinimashe kinishemi
Girl pull up in my crib
For your yansh me i surrender
Fine fine girls 'em ma falling
Kinimashe kinishemi
Girl pull up in my crib
For your yansh me i surrender
Written by: OLAWALE JULIUS AKINDELE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...