album cover
Talk
771
World
Talk κυκλοφόρησε στις 9 Φεβρουαρίου 2024 από Phyna ως μέρος του άλμπουμ Talk - Single
album cover
ΆλμπουμTalk - Single
Ημερομηνία κυκλοφορίας9 Φεβρουαρίου 2024
ΕτικέταPhyna
ΓλώσσαEnglish
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια
BPM114

Στίχοι

Hmmmmmmmmmm
Unusual one
Leave me make I flex no come Dey advise
I can’t kill myself no fit commit sucide
You only leave once you no fit live 2 times
Make I chop life
No con dy talkie talkie for here
Leave them make them talk
I no send wetin them talk
Emi gbadun lor
I no send wetin them talk
Leave dem make dem talk (x3)
I no send wetin Dey talk
Dem dy say them nor know me
But dem Dey watchie my story
Small girl, big God, big glory
At the same time call me biggie engine
Im the biggie biggie dem mother
God father
Carry you go kanfachan
Nwa mama
From nothing to something
We run things on long thing
Na fronting sho morti
I’m feeling the hardy
Them think say na magic
But eyeń ò kó mì
Be riding and grinding
I don’t like this feeling
It’s success or nothing
Òya sheà mi dada
Make you gbemi sori
Make you gimme hoti
Make I Maya dy go ooooh
Leave them make them talk
I no send wetin them talk
Emi gbadun lor
I no send wetin them talk
Leave dem make dem talk (x3)
I no send wetin Dey talk
Written by: Josephina Otabor Ijeoma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...