Συντελεστές

PERFORMING ARTISTS
Portable
Portable
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Habeeb Okikiola
Habeeb Okikiola
Composer

Στίχοι

[PreChorus]
Poor girls just dey hate poor boys for no reason o
If God is God am not losing o
Like say dem block my way I don't really know what's wrong
I am trying to get to the top I no send wetin dem talk
Life go fuck you hard make you try use the condom
Every man na wey you get to every shoe get different size
[Chorus]
My way no be your way, eh eh
Your way no be my way
My way no be your way, eh eh
Your way no be my way
[Verse 1]
I remain with different thinking
Igbo mi ni mo ma fi reason
Ọrọ owo lo tun wa ba mi o
If you dey wish me bad tell me wetin you dey gain
Destiny only delayed can't be take away
I put my life on the line only God know my pain
Do your own do my own me and you no the same
God's time never late I am having a great time
[Verse 2]
Poor girls just dey hate poor boys for no reason
If God is God am not losing o
Why the hustle hard when the rate is high?
If you get money pass her boyfriend she go tell you say she dey single o
Them say mọto no be asset, hustle o
Make you no see enjoyment call am wasting of money o
[PreChorus]
Like say dem block my way I don't really know what's wrong
I am trying to get to the top I no send wetin dem talk
Life go fuck you hard make you try use the condom
Every man na wey you get to every shoe get different size
[Chorus]
My way no be your way, eh eh
Your way no be my way
My way no be your way, eh eh
Your way no be my way
[Verse 3]
You dey call me your brother and you no want make I go front
Why dey want make I fall I swear this life no balance
Why we no love each other?
If dem say dey love you na settings
Why you dey hurt your brother
And you say you love your brother
Eh, my way no be your way eh
Ọmọ Olalomi again o, dem call me Portable baby o
My way no be your way, eh eh
My way no be your way
Iwo wo Ankara kami wo kanpala
Na trouser you buy everybody go sew
You reap what you sow
Written by: Habeeb Okikiola
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...