album cover
Spin
Easy Listening
Spin κυκλοφόρησε στις 29 Μαρτίου 2024 από Jnr sky ως μέρος του άλμπουμ Spin - Single
album cover
ΆλμπουμSpin - Single
Ημερομηνία κυκλοφορίας29 Μαρτίου 2024
ΕτικέταJnr sky
ΓλώσσαEnglish
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια
BPM101

Συντελεστές

PERFORMING ARTISTS
Jnr sky
Jnr sky
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jnr sky
Jnr sky
Songwriter

Στίχοι

Sky!!
Them say me I be talk and do
If na money it long
Omo jekase dada(jekase dada)
Spin am for me like tiwa
Jeka Jo lorawa
Omo soma sedada
Spin am for me now ah
Kin ma ma lo,till I get a enough
Spin am for daddy now
Ko ma ma lo,till he get enough
Them say me I be talk and do
If na money it long
Omo jekase dada
Spin am for me like tiwa
Jeka Jo lorawa
Omo soma sedada
Don\'t tell me say ur body
Say it baddy pass like that
Wey u wan carry come give Me
Just gimme the booty,lemme press it,I just want to feeling the blessing wey God give u so impressive ah ah
Girl Ur body dey carry me go shey na water abi na wetin.
Spin am for daddy now
Ko ma ma lo,till he get enough
Them say me I be talk and do
If na money it long
Omo jekase dada
Spin am for me like tiwa
Jeka Jo lorawa
Omo soma sedada
Written by: Jnr sky
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...