album cover

Affirmation

304Gospel2026
album cover
Affirmation κυκλοφόρησε στις 12 Νοεμβρίου 2026 από Gerald Bishung ως μέρος του άλμπουμ Called out: The Showing Forth
Κυκλοφορία12 Νοεμβρίου 2026
ΕτικέταGerald Bishung
ΓλώσσαEnglish
BPM83
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Μουσικό βίντεο

Μουσικό βίντεο

Στίχοι

AFFIRMATION
Ahh ahh ahh
Ahh ahh ahh ahh
Ahh ahh ahh
Ahh ahh ahh ahh
Verse
I no fit to understand the concept Sometimes e be like e no dey make sense As a man I don try
But e no dey make sense
Only God Nai fit to help men
Pre Chorus
E no get moutain you no fit climb E no get ocean, I no fit cross
Cos I sha know say
God no go shame anybody
E no get money
You dey find
Or na peace of mind
Me I no fit lie
But I just know say
God no go shame anybody
Ahh ahh ahh
Ahh ahh ahh ahh
Ahh ahh ahh (ehhh)
Ahh ahh ahh ahh
Chorus
God no go shame
God no go shame
God no go shame anybody
Verse 2
My anointing no go run dry Cos I get grace
Wey no dey finish
no dey finish at all
Your anointing no go run dry Cos you get grace
Wey no dey finish
no dey finish at all
Pre Chorus
E no get moutain you no fit climb E no get ocean, I no fit cross Cos I sha know say
God no go shame anybody
E no get money
You dey find
Or na peace of mind
Me I no fit lie
But I just know say
God no go shame anybody
Ahh ahh ahh
Ahh ahh ahh ahh (ehhh)
Ahh ahh ahh (ehhh)
Ahh ahh ahh ahh
Chorus
God no go shame
God no go shame
God no go shame anybody
Ahh ahh ahh
Ahh ahh ahh ahh
Mmm mmm mmm
Mmm mmm mmm mmm
Written by: Gerald Bishung, Tosin Koroma

Υποσέλιδο Shazam

Επιλογή γλώσσας:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Ακολουθήστε μας

Loading...