album cover
No Pressure
album cover
No Pressure κυκλοφόρησε στις 14 Ιουνίου 2024 από Davecash global music ως μέρος του άλμπουμ No Pressure - Single
ΆλμπουμNo Pressure - Single
14 Ιουνίου 2024
ΕτικέταDavecash global music
ΓλώσσαEnglish
BPM106
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Μουσικό βίντεο

Μουσικό βίντεο

Στίχοι

Davecash
Shocker lo se beat
You dey go live we dey face life
Poor man pikin with fake life
Who you wan impress na yourself you dey victimize
Come make I clear yall
People wey dey hail you
If casala burst dem go leave you
Life no hard na people evil
Hmm
Na why me I cut my coat according to my size
Wetin I fit price na hin I dey buy
I no fit dey claim pablo pelu owo lapo
Omo e loud oo
Me I no fit to do pass my power
I no fit dey live another man life
Con dey please people for online
Rara
Me I no fit to do pass my power
I no get car I get legedez Benz
I no wear designer but I no naked
Gbe yin debe
No pressure
Nooooo
No pressure me
Ma pressure me
Nooooo
No pressure me
Shey na this money
Shey na this money
So no pressure me
Jor ma pressure me
No pressure me
No pressure
Nooooo
No pressure me
Ma pressure me
Nooooo
No pressure me
Shey na this money
Shey na this money
So no pressure me
Jor ma pressure me
No pressure me
If I no get today
I go get mi o fo ya
I'm born real I no be alakada
Na everybody don face sapa
Make nobody try broke shame you
Human beings we dey too dey cap
We dey too dey lie
We dey too disguise
Na broke you broke you no commit crime
Make dem no make you feel like say
You no dey try
Ebariba
Ebaribo
Me I no fit too con degenpose
No fit claim Wetin no be my own
No fit borrow pesin things con dey post
Ebariba
Ebaribo
Me I no fit too con degenpose
No fit claim Wetin no be my own
No fit borrow pesin things con dey post
No pressure
Nooooo
Ma pressure me
Nooooo
No pressure me
Shey na this money
Shey na this money
So no pressure me
Jor ma pressure me
No pressure me
No pressure
No pressure me
Ma pressure me
Nooooo
No pressure me
Shey na this money
Shey na this money
So no pressure me
Jor ma pressure me
No pressure me
Me I no fit to do pass my power
I no fit dey live another man life
Con dey please people for online
Rara
Me I no fit to do pass my power
I no get car I get legedez Benz
I no wear designer but I no naked
Gbe yin de be
Written by: David Abiodun Oladipupo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...