album cover

Kupe

20.279Music2023
album cover
Kupe κυκλοφόρησε στις 15 Δεκεμβρίου 2023 από Babyboy AV under exclusive license to Amuseio AB ως μέρος του άλμπουμ Kupe - Single
ΆλμπουμKupe - Single
Κυκλοφορία15 Δεκεμβρίου 2023
ΕτικέταBabyboy AV under exclusive license to Amuseio AB
ΓλώσσαEnglish
BPM106
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Μουσικό βίντεο

Μουσικό βίντεο

Στίχοι

[Intro]
Aya, ayakata
Aya, ayakata
Aya, aya, ayakata
Aya, aya, ayaka
AV!
Eh!
[Verse 1]
The way that you move your waist is dangerous
Girl, my mind e dey, e dey, e dey
Woh, woh, woh
I be president but na you be the Governor
You dey run my state, my state, my state
Wah, wah, wah
[PreChorus]
My Lover (Kupe, kupe oh)
Diana (Kirikata, kuke oh)
The way you dey wind your waist
E dey make me dey sungbadabe
My Lover (Kupe, kupe oh)
Diana (Kirikata, kupe oh)
The way you move body
My temperature increase o
[Chorus]
Aya, aya, ayakata (Kupe, kupe oh)
Aya, ayakata (Kirikata, kuke oh)
Aya, ayakata, aya, aya, ayakata
Aya, ayakata (Kupe, kupe oh)
Aya, ayakata (Kirikata, kuke oh)
Aya, aya, ayakata, aya
[Verse 2]
Don't leave me hanging, leave me hanging
Or wahala go dey
If you give another man attention
Palaba go dey
God made you for me (Kulete)
Me and only me oh (Okereke)
Any man touch your body (Anakpaleke)
One chance, e don cast
[PreChorus]
My Lover (Kupe, kupe oh)
Diana (Kirikata, kuke oh)
The way you dey wind your waist
E dey make me dey sungbadabe
My Lover (Kupe, kupe oh)
Diana (Kirikata, kupe oh)
The way you move body
My temperature increase o
[Chorus]
Aya, aya, ayakata (Kupe, kupe oh)
Aya, ayakata (Kirikata, kuke oh)
Aya, ayakata, aya, aya, ayakata
Aya, ayakata (Kupe, kupe oh)
Aya, ayakata (Kirikata, kuke oh)
Aya, aya, ayakata, aya
[Outro]
Aya, aya, ayakata (Kupe, kupe oh)
Aya, ayakata (Kirikata, kuke oh)
Aya, aya, ayakata, aya, aya, ayakata
Kupe, kupe oh
Kirikata, kuke oh
Written by: Adindu Victor

Υποσέλιδο Shazam

Επιλογή γλώσσας:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Ακολουθήστε μας

Loading...