album cover
Devil Wears White
album cover
Devil Wears White κυκλοφόρησε στις 13 Αυγούστου 2024 από Lovaman music ως μέρος του άλμπουμ Devil Wears White - Single
Κυκλοφορία13 Αυγούστου 2024
ΕτικέταLovaman music
ΓλώσσαEnglish
BPM92
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Στίχοι

Still Allor the gyals wanna rock with me now
I gat bills on me I need to settle for life
You can bring your bills mi for run it for ya, mi for run it for ya
Things are runnin my mind
Bad Belle say mi no go blow but mi no get dem for mind
Mi never get dem for mind
Never give up on life
24/7 ah be working
Ah be working, all night
I lost my mind while I was thinking in my vine
Life is a lesson steady paying my fine
Waiting for the signs
Waiting for the time for my mind to touch ground eh
Another day another trouble
Getting the trouble in a bundle
Dem wan to use me like a shuttle
But mi coming in a fire in a riffle
Mi living my life on a low
Cause na only mi no where mi Dey go
So many friends turn to foes
Cause I Dey carry dem go place dem no know
Written by: Michael Korede Oladeyi

Loading...