album cover
Glory
album cover
Glory κυκλοφόρησε στις 3 Νοεμβρίου 2023 από Ealle Music ως μέρος του άλμπουμ Glory - Single
ΆλμπουμGlory - Single
Κυκλοφορία3 Νοεμβρίου 2023
ΕτικέταEalle Music
ΓλώσσαEnglish
BPM
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Μουσικό βίντεο

Μουσικό βίντεο

Στίχοι

Over my life take your Glory oh
Inna me life take your Glory oh
Over my life take your Glory oh
Over me life take your Glory oh
Oh would You let all my waka waka everyday
Be before You heavenly Baba oh everyday
Gbo kinmamo kinde tun mamase
Okaka be on my matter I go follow Your pace
Lori mi gba gbogbo ogo oh (ogo ogo ogo oh
For You I live like a sojo oh
I'm on your mission on the road oh
You be my glory Iwo ni gbogbo
Over my life take your Glory oh
Inna me life take your Glory oh
Over my life take your Glory oh
Over me life take your Glory oh
E no matter wetin I fit do for myself
I know na You wea bin dey give me the strength
I no go mind I go carry You for my head
You do me jeje I go follow till the end
When I dey trouble, na You dey comfort
I no go doubt, I no be Thomas
Wetin you talk I live my life for
Na so the blessing just dey pill up
Over my life take your Glory oh
Inna me life take your Glory oh
Over my life take your Glory oh
Over me life take your Glory oh
Written by: Dotun Oladimeji Peters, Micheal Amoto Asuva

Loading...