album cover
Feeling
8
Afro-Beat
Feeling κυκλοφόρησε στις 29 Νοεμβρίου 2024 από 1602152 Records DK ως μέρος του άλμπουμ Forgirls sound vol.1 - Single
album cover
Ημερομηνία κυκλοφορίας29 Νοεμβρίου 2024
Ετικέτα1602152 Records DK
ΓλώσσαEnglish
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια
BPM101

Στίχοι

You be 10 over 10 times 80
Ugly girls are hating
I go fly you to saint tropez
Make we go showcase
Girl I no go lie you're sexy
You're are sexy gani
On top of that you're funny
Omo I like your body
I go spend my money on top your head
Lay your body on top my bed
Make I do you right
All through the night
Dripped in Louis and Balenciaga
Shebi you like designer
Fe Fe ne fe
Ogidi go pepper Dem self
I'm feeling you I'm feeling you
I Neva feel. this type of way. before
You must. to become-my wife- on God
I'm feeling you I'm feeling you
No mind all the things wey your friends dey talk
Wallahi talahi I deserve your love
Oloron
I'm feeling you I'm feeling you
I Neva feel. this type of way. before
You must. to become-my wife- on God
I'm feeling you I'm feeling you
No mind all the things wey your friends dey talk
Wallahi talahi I deserve your love
Oloron
Oh baby please o
Please o
Don't leave me o oh no
I need you o
And if you leave o
Leave oh
My heart go freeze o oh no
Like this o
Just looking in your eyes
Got me hypnotized
Oh I like your vibe
And I like your smile too
You're always on my mind
So no dey waste my time
No mind all this boys online
You be my ride or die
I'm feeling you I'm feeling you
I Neva feel. this type of way. before
You must. to become-my wife- on God
*I'm feeling you I'm feeling you
No mind all the things wey ur friends don talk
Wallahi talahi I deserve your love
Oloron.
I'm feeling you I'm feeling you
I Neva feel. this type of way. before
You must. to become-my wife- on God
I'm feeling you I'm feeling you
No mind all the things wey your friends dey talk
Wallahi talahi I deserve your love
Oloron
Written by: DESTINY OJOAJOOGWU ADEJOH, Onyilo Isaac
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...