Συντελεστές

PERFORMING ARTISTS
Realtricks
Realtricks
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Marvelous Andrew Datukut
Marvelous Andrew Datukut
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Realtricks
Realtricks
Producer

Στίχοι

[Intro]
Tricky boy on the microphone
And your shodi know say she about to fall in love
[Verse 1]
See, me no like the way you dey act oh oh
Ṣe make I pack oh oh?
Ọmọ to ṣan, my gelato oh oh
Shawdy, no dey para for the boy
See, me I geti friends and family
Plenty bills dey wey dey worry me
Na only Jah fit to cover me eee eee
[PreChorus]
'Cause I don't wanna run mad
I don't wanna run mad
I don't wanna go gaga
Baby, I dey see yawa oh
Baby, I dey see yawa oh
See, I don't wanna run mad
I don't wanna run mad
I don't wanna go gaga
Baby, I dey see yawa oh
Baby, I dey see yawa oh
[Chorus]
See, all I need is somebody
Somebody wey fit gum body
Somebody wey no go dey bother me
Baby, all I need is company
See, all I need is somebody
Somebody wey fit gum body
Somebody wey no go dey bother me
Baby, all I need is company
[Verse 2]
You no fit know 'cause you no dey for my shoe
Too many pressure, na why I dey cruise ahhhh
Make dem give me like two star
She say make I throw money ohhh
She dey think say dem dey plug money ohhh
Ṣe you wanna murder me ohh, baby?
[PreChorus]
But I don't wanna run mad
I don't wanna run mad
I don't wanna go gaga
Baby, I dey see yawa oh
Baby, I dey see yawa oh
See, I don't wanna run mad
I don't wanna run mad
I don't wanna go gaga
Baby, I dey see yawa oh
Baby, I dey see yawa oh
[Chorus]
See, all I need is somebody
Somebody wey fit gum body
Somebody wey no go dey bother me
Baby, all I need is company
See, all I need is somebody
Somebody wey fit gum body
Somebody wey no go dey bother me
Baby, all I need is company
Written by: Marvelous Andrew Datukut
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...