album cover
Touch Ground
1.073
Afro-Beat
Touch Ground κυκλοφόρησε στις 28 Μαρτίου 2025 από Encore Recordings ως μέρος του άλμπουμ 131 (EP)
album cover
Άλμπουμ131 (EP)
Ημερομηνία κυκλοφορίας28 Μαρτίου 2025
ΕτικέταEncore Recordings
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια
BPM101

Μουσικό βίντεο

Μουσικό βίντεο

Στίχοι

[Verse 1]
Emi dragon always me I dey burn am
When the sound touch ground my guy you go bop mmhmm
I put the tingling sensation for your girl waist wey no get patience
Them been dey think sey them be boss oh but I game dem like Playstation
[PreChorus]
Back then the girls them dey jonz me
Now all of them want to know me
Make their waist go below me
On top their water like jet-ski
I pray for my brothers in prison
And all them wey go missing
I pray Jah love see you through this
Very soon we go run things
[Chorus]
G-Wagon
Full Phantom
Me and the boys go match when we touch down
Una mind ego touch ground touch ground
Agbɛnɛ monfia montaɔ mi
G-Wagon
Full Phantom
Me and the boys go match when we touch down
Una mind ego touch ground touch ground
Agbɛnɛ monfia montaɔ mi
[Verse 2]
I focus on my goal no more kiddie talk
Let the money talk enemy go shake like dancer
Me no entertain back chat
Got my mind on the money bag
No be TikTok and Snapchat
IQ dey zero
Jee moko ji bo
Them wanna run me down edey impossible
If you want gimme stress I go light igbo
[PreChorus]
Back then the girls them dey jonz me
Now all of them want to know me
Make their waist go below me
On top their water like jet-ski
I pray for my brothers in prison
And all them wey go missing
I pray Jah love see you through this
Very soon we go run things
[Chorus]
G-Wagon
Full Phantom
Me and the boys go match when we touch down
Una mind ego touch ground touch ground
Agbɛnɛ monfia montaɔ mi
G-Wagon
Full Phantom
Me and the boys go match when we touch down
Una mind ego touch ground touch ground
Agbɛnɛ monfia montaɔ mi
Written by: Gabriel Addo Mensah, Isaac Nii Yemo Odoi, MacDonald Adotey Braide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...