album cover
Prado
album cover
Prado κυκλοφόρησε στις 11 Ιουλίου 2025 από IGNITE MUSIC INTERNATIONAL ως μέρος του άλμπουμ No Red Flags
ΆλμπουμNo Red Flags
11 Ιουλίου 2025
ΕτικέταIGNITE MUSIC INTERNATIONAL
ΓλώσσαEnglish
BPM120
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Στίχοι

My baby my medicine
Hope you no go run me street
O mo pe mo n ball nisin
And I no like funny scenes
Girl your bounce e Dey make me Dey praa
And I no fit to wan go Dey knaa
You know as e Dey be
So ma lo gbezome you know the drill
Ati Vado
Ati Fido
Gbogbo wa Ninu Prado
Rahman jago
Asake medo
Eruku ni mo bato
From Colorado
Enter Moscow
I'm international baby eh
An el chapo
I no Dey cap o
And my cash no be bagko
You too fine, won tu lo bad
Ma Bo cardi, ko lo far
I'm talking real shit, ye ma doubt
If na today, I'm gon pay your dow
I'm a sizzling siren im freaking divine
Pull off your shirt give me bikini vibes
All of my guys ti mo so fun nigbayen
Don testify say I bad
I be takeaway
E mi n gbere dele oh
No be play
Abbyjay no Dey seke o
Bere nle
Na me Dey come through on payday o
Shoti ye
And if you wan go ire o
Ati Vado
Ati Fido
Gbogbo wa Ninu Prado
Rahman jago
Asake medo
Eruku ni mo bato
From Colorado
Enter Moscow
I'm international baby eh
An el chapo
I no Dey cap o
And my cash no be bagko
Written by: Ajayi Abayomi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...