album cover
Monalisa (Ebelebe)
2
World
Monalisa (Ebelebe) κυκλοφόρησε στις 22 Δεκεμβρίου 2022 από Dvpper Digital ως μέρος του άλμπουμ Stuck in Beauty and Love (sibal) - EP
album cover
Ημερομηνία κυκλοφορίας22 Δεκεμβρίου 2022
ΕτικέταDvpper Digital
ΓλώσσαEnglish
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια
BPM89

Μουσικό βίντεο

Μουσικό βίντεο

Συντελεστές

PERFORMING ARTISTS
Jay Peng
Jay Peng
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jay Peng
Jay Peng
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Roely
Roely
Producer

Στίχοι

You know am not the problem
Problem
Omo I like this fine girl le le
Bad girl leleyi
You dey feel me bad girl
Fine girl
No let your emotion becloud your reasoning ay ay
Reasoning ay ay hmm ay hmm ay
You get sense Omalicha
Your body set oh kakaraka
You be my spec Monalisa
What shall it profit a man to loose Lisa
You get sense oh Omalicha
Your body set oh kakaraka
You be my spec Monalisa
What shall it profit a man to loose Lisa
Ebelebe you don kill me baby
Ebelebe you don kill me baby
Ebelebe you don kill me baby
Ebelebe you don kill me baby
Ebelebe you don kill me baby
Ebelebe ahn ahn
Ebelebe you don kill me baby
Ebelebe ahn ahn
Ebelebe you don kill me baby
Ebelebe ahn ahn
Ebelebe you don kill me baby
Monalisa dear Lisa
Dear Lisa
You too fine pass other shimah
My petite pepper them oh
Effortlessly I’ll give you love
Supposedly you go show me love
Make we do our thing
Make we shut them up
Make we love
You get sense Omalicha
Your body set oh kakaraka
You be my spec Monalisa
What shall it profit a man to loose Lisa
You get sense oh Omalicha
Your body set oh kakaraka
You be my spec Monalisa
What shall it profit a man to loose Lisa
Beat ehn
Ebelebe you don kill me baby
Ebelebe
Ebelebe you don kill me baby
Ebelebe
Ebelebe you don kill me baby
Ebelebe ahn ahn
Ebelebe you don kill me baby
Ebelebe you don kill me baby
Ebelebe ahn ahn
Ebelebe you don kill me baby
Ebelebe ahn ahn
Ebelebe you don kill me baby
Ebelebe ahn ahn
Ebelebe you don kill me baby
Ama treat you like a queen
Pull up in my Beamer
Fist you up up ama drill
Drill so loving tender hole
You get to scream scream scream scream oh no
Written by: Jay Peng
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...