album cover
INFINITY
album cover
INFINITY κυκλοφόρησε στις 1 Αυγούστου 2025 από Ensayne music ως μέρος του άλμπουμ SAD BOYS DON'T CRY - EP
1 Αυγούστου 2025
ΕτικέταEnsayne music
ΓλώσσαEnglish
BPM96
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Στίχοι

I don't know what I feel but I see you I'm falling down o
ahh ahh yeah
Na you Dey Dey for my mind and I feel it constantly oh
yeah ahh
Ina my life, with a girl like you, oh I feel brand new o
feel brand new
I wan dey feel you, normally, with my eyes on you oh
Oshey o
Till infinity,
Na me and you go Dey fine
Me I follow you
Anywhere you go Dey ahhh ooo
Me I no fit whine you
Back to sender
Girl make I show you
Loving tender
Till infinity,
Na me and you go Dey fine
Me I follow you
Anywhere you go Dey ahhh ooo
Me I no fit whine you
Back to sender
Girl make I show you
Loving tender
Till infinity ohh
Infinity infinity
Till infinity oh
Infinity infinity o
Infinity infinity
Infinity infinity o
Who Dey try you
Omo Who Dey vex
Me I fit to fight
Me I get kung fu
woo yaaa
Everybody know say I no fit leave you
With your figure 8
Me I want to consume
What if I
What if I oh
What if I just want to see your face
Girly make you come, make I hold your waist
Girly you too fine, me i dey your door
Till infinity,
Na me and you go Dey fine
Me I follow you
Anywhere you go Dey ahhh ooo
Me I no fit whine you
Back to sender
Girl make I show you
Loving tender
Till infinity,
Na me and you go Dey fine
Me I follow you
Anywhere you go Dey ahhh ooo
Me I no fit whine you
Back to sender
Girl make I show you
Loving tender
Till infinity,
Na me and you go Dey fine
Me I follow you
Anywhere you go Dey ahhh ooo
Me I no fit whine you
Back to sender
Girl make I show you
Loving tender
Till infinity ohh
Infinity infinity
Till infinity oh
Infinity infinity o
Infinity infinity
Infinity infinity o
Till infinity ohh
Infinity infinity
Till infinity oh
Infinity infinity o
Infinity infinity
Infinity infinity o
Written by: chijioke golden justus

Loading...