album cover
Precaution
album cover
Precaution κυκλοφόρησε στις 1 Αυγούστου 2025 από Dandimo Limited ως μέρος του άλμπουμ Precaution - Single
ΆλμπουμPrecaution - Single
1 Αυγούστου 2025
ΕτικέταDandimo Limited
ΓλώσσαEnglish
BPM96
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Στίχοι

I no fit drink water drop cup
See many men
Dem won tear my cloth
Many people stand for my front
They want to judge
Take me to court
Say I’m a human being
Just like you
So understand
I gat my own flaws too
And the things
that they thought us in school
Is different from the real life too
On my guard
I dey focus my front
Like a decimal
I’m always on point
Pull up clean clean
No go dirty my cloth
It is not by power
It is only by God
So I dey take precaution
You can never see me for junction
Hallelujah
I dey thank God
Little money
Pull up inna phantom
I dey take precaution
You can never see me for junction
Hallelujah
I dey thank God
Little money
Pull up inna phantom
So emi mimo
Come cover me
As I dey hustle for family
If I sin
Make you forgive me
I don’t know much
I’m just a human being
Mouth no fit talk
wetin eye don see
Cus the man dem no go believe
Said I’ve crossed all the 7 seas
Put my life on the line
Sacrifice for this
So I dey take precaution
You can never see me for junction
Hallelujah
I dey thank God
Little money
Pull up inna phantom
I dey take precaution
You can never see me for junction
Hallelujah
I dey thank God
Little money
Pull up inna phantom
(Interlude…)
So emi mimo
Come cover me
As I dey hustle for family
If I sin
Make you forgive me
I don’t know much
I’m just a human being
Mouth no fit talk
wetin eye don see
Cus the man dem no go believe
Said I’ve crossed all the 7 seas
Put my life on the line
Sacrifice for this
So I dey take precaution
You can never see me for junction
Hallelujah
I dey thank God
Little money
Pull up inna phantom
I dey take precaution
You can never see me for junction
Hallelujah
I dey thank God
Little money
Pull up inna phantom
Written by: Daniel Diongoli
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...