album cover
Before
6.825
Afro-Beat
Before κυκλοφόρησε στις 22 Αυγούστου 2025 από CHUKIE HAUZ ENTERTAINMENT ως μέρος του άλμπουμ A Different Mindset
album cover
ΆλμπουμA Different Mindset
Ημερομηνία κυκλοφορίας22 Αυγούστου 2025
ΕτικέταCHUKIE HAUZ ENTERTAINMENT
ΓλώσσαEnglish
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια
BPM117

Στίχοι

Wetin my money kill nai I come to buy
I nor ready do too much
Go slow weh hold keke napepe
E don hold Range Rover
So why we come dey rush
No problem carry first
Nothing do second
Am not that bad, yet I nor too holly
You weh dey form too holly Oya answer my question
Na who never look yansh before
Which fine girl never hear lie before
Lagos driver you never cause person before
Forgot that thing, we have all been there before.
Na who never look yansh before
Which fine girl never hear lie before
Lagos driver you never cause person before
Forgot that thing, we have all been there before.
Na look I dey look
I Dey read them like book
Fish don swallow hook
Na cook e go cook
Na look I dey look
I Dey read them like book
Fish wey swallow hook
I swear na cook e go cook
Na who never look yansh before
Which fine girl never hear lie before
Lagos driver you never cause person before
Forgot that thing, we have all been there before.
Na who never look yansh before
Which fine girl never hear lie before
Lagos driver you never cause person before
Forgot that thing, we have all been there before.
Written by: Evans Onyebuchi Ifeanyibema
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...