album cover
Too Correct
album cover
Too Correct κυκλοφόρησε στις 19 Σεπτεμβρίου 2025 από Songdis Ltd ως μέρος του άλμπουμ Too Correct - Single
ΆλμπουμToo Correct - Single
Κυκλοφορία19 Σεπτεμβρίου 2025
ΕτικέταSongdis Ltd
ΓλώσσαEnglish
BPM190
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Μουσικό βίντεο

Μουσικό βίντεο

Στίχοι

Salam alaikum my baby
only one special dumebi ohh
In the morning my baby
Na your face I wan dey see ohhhh
I no fit to lie ohhh ohhhh ohhh
You give me butterflies shawty
The way that you smile ohhh ohhhh ohhh
You light my life shawty
Omo you come correct
My kokolet
Make I caress
Your body
Omo you too correct
100 percent
make me forget
my worries
Ohh way ohh way ohh way ohh way ohhh
Ohh way ohh way ohh yeah yeah
Ohh way ohh way ohh way ohh way ohhh
Ohh way ohh way ohh woh woh
Baby Ohhh
Shey you no go leave my side na na na
Cus me I no go look outside na na uwoohhh
Anytime you call me hello
You know say I come through for you
As Long you no burn my cable
I go dey wire ohh wire ohhhh
Omo you come correct
My kokolet
Make I caress
Your body
Omo you too correct
100 percent
make me forget
my worries
Ohh way ohh way ohh way ohh way ohhh
Ohh way ohh way ohh yeah yeah
Ohh way ohh way ohh way ohh way ohhh
Ohh way ohh way ohh woh woh
Anytime you call me hello
You know say I come through for you
As Long you no burn my cable
I go dey wire ohh wire ohhhh
Written by: Emmanuel Odume

Loading...