album cover
Kpadawale
album cover
Kpadawale κυκλοφόρησε στις 26 Σεπτεμβρίου 2025 από REBIRTH Music ως μέρος του άλμπουμ TO THE MAX - EP
ΆλμπουμTO THE MAX - EP
Released26 Σεπτεμβρίου 2025
ΕτικέταREBIRTH Music
BPM
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Στίχοι

Left home at a young age
Omogbon Dey find way to manage
Waiting for the world to know my name
But my mama Dey for house
I comot unannounced
Carry my music all about
Na life wey I Dey live for
Na the music I Dey live for
Every level get him own devil
As I Dey move on to whole nother level
Shay you know say my time go come
And I go shine till thy kingdom come
And you know my money go long
Mama said
Kpadawale ooo
Ma kgbegbe
Kpadawale ooo
Bi oshenlo
Bi oshenbo
Ki ire ma tele e lo
Magbe le
E get times wey I been think say I go loose
When I fall me I go buckle up my shoes
10 toes I Dey run am with my full chest
I got nothing to loose
So I remember all the times
I freestyle for the road
I been Dey sing for church
Music Dey carry me Dey go
Talent plenty for my body
Make una watch
Una go see say
To the max e no Dey play
Every level get him own devil
As I Dey move on to whole nother level
Shay you know say my time go come
And I go shine till thy kingdom come
And you know my money go long
Mama said
Kpadawale ooo
Ma kgbegbe
Kpadawale ooo
Bi oshenlo
Bi oshenbo
Ki ire ma tele e lo
Magbe le
Written by: Moses Adelakun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...