album cover
Forever
album cover
Forever κυκλοφόρησε στις 13 Νοεμβρίου 2025 από Funfillage ως μέρος του άλμπουμ Forever - Single
ΆλμπουμForever - Single
Released13 Νοεμβρίου 2025
ΕτικέταFunfillage
ΓλώσσαEnglish
BPM106
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Στίχοι

Dododotido it's Tepidz
Wetin you carry
Wetin you carry omoge
Wetin you carry
I see you carry omoge
And na you I wan marry
I go carry you trabaye
But my money dododo mi o le shalaye
Who be that friend wey tell you say me i no dey for you?
Who be that bargar wey tell you say me i no Dey for you?
No let them use you play
No let them wyn you
Sha ma melo
Oloun
You're My heart desire be my comfort
Oya talk to me now
We Dey jangilova
Dey together
Bread and butter
My forever
No retire
Weather for 2
We go dey together
Oya talk to me now
We Dey jangilova
Dey together
Bread and butter
My forever
No retire
Weather for 2
We go dey together
You give me sweet sweet feeling
Girl I'm feeling you
I no go lie your body is killing me
Feeling all the rhythm and blues
Another life na you i go choose
Girl you know,i go go,miles away to look for your love
Girl you know,i go go,miles away to look for your love
Who be that friend wey tell you say me i no dey for you?
Who be that bargar wey tell you say me i no Dey for you?
No let them use you play
No let them wyn you
Sha ma melo
Oloun
You're My heart desire be my comfort
Oya talk to me now
We Dey jangilova
Dey together
Bread and butter
My forever
No retire
Weather for 2
We go dey together
Oya talk to me now
We Dey jangilova
Dey together
Bread and butter
My forever
No retire
Weather for 2
We go dey together
Written by: Adegboyega Abiola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...