album cover
Tears
album cover
Tears κυκλοφόρησε στις 18 Νοεμβρίου 2025 από TDYK ως μέρος του άλμπουμ Tears - Single
ΆλμπουμTears - Single
18 Νοεμβρίου 2025
ΕτικέταTDYK
ΓλώσσαEnglish
BPM146
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Μουσικό βίντεο

Μουσικό βίντεο

Στίχοι

Even if die now nobody go send me
Only mama wey me get na only she dey for me
Hustle from junction to rumudara to ikate
For gang dem go leave me because I no get money to shaye
Baye sheri le ri yen
My baby gan fimile
Mama tell me say aderibigbe o ma ni wale
Woni kin lock up
Emi o de fe fuck up
Toripe mo lokan
Emi omolomo
Ho ho hoooooo
Holy father
Jerimoyama
Ho ho hoooooo
Holy father
Jerimoyama
Ojumo ti mo
Make I go hustle for the
Wetin me and mama go chop for Monday morning
Popo dem no send me
Dem carry me unnoticed
See my mama crying onipe my pikin no be cultist
Igba wo larira
Shebi ajo kira
Na only me Dey for you ur papa no Dey this life
Nothing pain me pass when I see my mama cry
Kilowade ojere o oti sun wa
Written by: Gbenga Adeyinka Olaore, Muiz Mofoluwasho Aderibigbe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...